Lyrics

A man leave him papa house Come die for me Omo na who be ehh Nké ọ na-echere m' oh Some people dey for hospital Some people dey for graveyard Me l dey alive today No be by power oh Where people go and no succeed When I go there and carry victory oh Màkà ọ ná echere mọ Ife ina emerem ọ jụrụ m' anya Agam akọnu olee ghara ibe yá Màkà ọ na-echere mọ Una don see this kind God before I never see oo I never see oo Baba you too much oh Una don see this kind obi n'igwe before I never see oo I never see oo Baba you too much oh Brother, have you seen 'cause I never see oh I never see oo I never see oo Baba you too much oh Agam e bụrụ hallelujah bụrụ Kpara hallelujah kpara Kpagara Jehova mọ, n' odi ebube Agam e bụrụ hallelujah bụrụ Kpara hallelujah kpara Kpagara Jehova mọ, n' odi ebube I never see this kind of God with a heart of gold Me I never see this kind of God with a merciful heart Ihe ọ na-emere Ọnụ m' apuri ịkọ yá ofu n'ofu Bịa nụ solum kene Jehova Màkà ihe ọma ọ mèrè m' Una done see this kind God before I never see oo I never see oo Baba you too much oh Ùnu afụ nụ ugo Chukwu dị ebube kà Chịm I never see oo I never see oo Baba you too much oh I have never never seen anyone like you oh I never see oo I never see oo Baba you too much oh Una done see this kind God before I never see oo I never see oo Baba you too much oh I never see oo I never see oo Baba you too much oh I never see oo I never see oo Baba you too much oh
Writer(s): Ebuka Prince Phd Ejimonyeibe Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out