Music Video

It Is What It Is
Watch {trackName} music video by {artistName}

Credits

PERFORMING ARTISTS
Adekunle Gold
Adekunle Gold
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Kali
Kali
Songwriter
Adekunle Kosoko
Adekunle Kosoko
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Blaise Beats
Blaise Beats
Producer
Harry Chaplin
Harry Chaplin
Mixing Engineer
Kali
Kali
Producer

Lyrics

Má jí so rooo Hold on, it is what it is Ma wo bẹ ooo, leave am People wey no dey feed you always the first to talk about your life Look at the irony, shame you for public, con dey beg you for side Don't get it twisted oh, I no dey kiss ass, that shit is not healthy Keeping my distance, oh, some people are worst than pandemic If you go cost my peace, then I go take my leave If e no be money, do not disturb me, please If e go cost my peace, that's some expensive shit, oh If e no be money, do not disturb me, please Ma jí so rooo, hold on It is what it is Ma wo bẹ ooo, leave am Ma jí so rooo, hold on It is what it is Ma wo bẹ ooo, leave am (leave am, leave am) Money no dey bring happiness Na when I get money I realize, oh But I no be hypocrite, I dey pray make you get your own too Sey bad time too never last, elẹmi lọ máa last ooo Life comes at you so fast, small time you don become wetin you hate, oh Okay They hate their life, and their lonely No energy for nobody wey no dey happy for me, for me Okay, you hate your life, and you're lonely, no energy for nobody No waste your time and I no see you If e go cost my peace, then I go take my leave If e no be money, do not disturb me, please If e go cost my peace, that's some expensive shit, oh If e no be money, do not disturb me, please Má jí so rooo, hold on It is what it is, yeah Ma wo bẹ ooo, leave am Má jí so rooo, hold on It is what it is Ma wo bẹ ooo, leave am Leave am, leave am Leave am, leave am, leave am It is what it is It is what it is
Writer(s): Kosoko Almoruf Adekunle Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out