Lyrics

P- I no dey move that way Don't make me move that way Me, I no wan sleep for highway 'Fore you cross, gaz look your sideways Me, I no come Lagos for child's play So I hear say dem dey find me (Won wa mi, wo ni won wa mi) For the long time I've been silent (Won wa mi, wo ni won wa mi) I dey run am, I be Sterling But dey think say I'm in hiding 'Cause dey don't know how to find me I'll be on Ozumba Mbadiwe I'll be on Ozumba Mbadiwe I'll be on Ozumba Mbadiwe I'll be on Ozumba Mbadiwe I'll be on Ozumba Mbadiwe Coming to you Coming to you Won I'oIowo Io n s'ore olowo One milli for my head oh (ewe) You better follow who know road Since 2019 when I don blow I've been on a roll, if you don't know And I no get time for your convo 'Cause na monеy I dey find (na money I dey find) E no еasy for Lagos Do me a favour, pay me on time (eh eh eh) If I owe you a favour, make you no vex If you see me online (eh eh eh) Woni won wa mi, wetin concern me? I'm in San Francisco jamming Sho'ngbo mi? Oya, oya, oya send me my money Oya, oya, oya wire my raba Owo Io Ie gbe mi wa Ie Owo Io Ie gbe me wa Ie And in case the money enter I go dey Oriental For Ozumba Mbadiwe I'll be on Ozumba Mbadiwe I'll be on Ozumba Mbadiwe I'll be on Ozumba Mbadiwe I'll be on Ozumba Mbadiwe I'll be on Ozumba Mbadiwe Coming to You Giddem Ozumba Mbadiwe I'll be on Ozumba Mbadiwe I'll be on Ozumba Mbadiwe
Writer(s): Hanniel Solomon Ayoleyi, Abolaji Collins Kuye, Babatunde Oluwatobi Bello, Oluwatosin Tofunmi Oguntade, Peace Emmanuel Oredope Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out