Lyrics

Kele Kele Kele Kele Kele kele Vikul yea Vikul yeaa Bursting you speaker Power Bankii Yeaa yeaa Mane I geti many thing wey Dey my head Dey bother me So many friends na me get na my enemy So me no try to Dey wait for nobody All I want to do is get more money And if I geti time I go Dey try to dey measure it And na me rhythm and me vibe pon me melody So girli try to dey hail and roll on me Cause me get time to dey romantic Ehh if you want me make you tell me I no get time I Dey move steady steady I no Dey play (I go come we go Marry) (I go come we go Marry) Tell your daddy and your mommy Two seconds we go burst all the party Sey say na man wey Dey work wey go faji (wey Dey work wey go faji) As an ajebutter, she say she no get energy for me And if you leave me I go suffer pass me a cup with (A little Hennessy) pass me a cup with (A little Hennessy) Feel like I'm losing my mind for you I didn't go get this ain't nothing new Girl you dey do my like ojuju yea And you're my number one not the two yea Anything u go do, then I'm gon do I promise I'm not gonna overdo yea I show one by one to my whole crew Girl gimme your love is overdue Say make I tell am Kolo Biko, Totori to She fall innna me plan and me lock up me door Cause I know say return Nobody fit to turn Me I hold up my plans for u Cause of u me dey marama o Body too bad make me palanga Whine up your waist and your body too Make a man want to Dey craze for u Man i craze and have fallen in love Mmm Oya take e money no go hungry I go carry you go show my family Shey na france na Japan na Germany Wahala go Dey for deady body Abi love no Dey your dictionary I no strong I no be machinery Very soon you go watch me for TV eh So make you stop misbehaving As an ajebutter, she say she no get energy for me And if you leave me I go suffer pass me a cup with (A little Hennessy) pass me a cup with (A little Hennessy) Feel like I'm losing my mind for you I didn't go get this ain't nothing new Girl you dey do my like ojuju yea And you're my number one not the two yeaaa Anything u go do, then I go do I promise I'm not gonna overdo yea I show one by one to my whole crew Girl gimme your love is overdue
Writer(s): Kingjay Godlevel Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out