Lyrics

Bcos I no get money Bcos I no geh Bcos I no get money Bcos I no get money Bcos I no get money Bcos I no get money Just bcos I no get money Bcos I no get money Bcos bcos I no get money You get update you know show me You say make we go party Mumu me I go party I go party I no get money You pop Rozay I Dey drink water You puff igbo I Dey smoke cigar You carry babe I Dey look my guy The thing dey go titikaka ti ka I give you fullz You change address You Dey go jijigaga for bar But anyways God dey and Allah dey God go do my own money I go make my own money We go come another day And you go help me call your babe Yhiii Abeg I no geh money Just bcos I no geh money Bcos I no get ney Bcos I no get money Geh money Bcos I no get ney (Ahh) I no geh money Just bcos I no get money Bcos I no get ney Bcos bcos I no get money Yhiii Taju You no know loader ehn ehn But you know middleman ehn ehn Middleman wey know middleman ehn ehn Wey con know middleman ehn ehn Wey know middleman middleman ehn ehn Middleman middleman ehn ehn Middleman wey know person wey know person wey know loader ehn So you no be loader ehn You no be loader ehn But you know person wey know middleman wey know loader ahhh Yhiii
Writer(s): Wasiu Olalekan, Olalekan Wasiu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out