Lyrics

I feel in love with you I found peace with you Holding your hand and am fine So I dey cast and bind Any bagger wey try mumu Girl you dey do voodoo Everyday feel like new And am strong with you... Idibidi God finish work ahh Eno gree me stop ahh Your mama finish work Elegushi when the water flow Idibidi God finish work ahh Eno gree me stop ahh Your mama finish work Elegushi when the water flow So come caress me Angeli Gucci and fendi Angeli o Rob your body Angeli Ronaldo and Messi Angeli o So come caress me Angeli Gucci and fendi Angeli o Rob your body Angeli Ronaldo and Messi Angeli o Many people dey ask me Wetin I see inside you Wey dey make me no wan gree If dem know, dem go take you away ooo Cos this love dey sweet ooo Edey sweet like tombo and sugar Pinok butter, coco bonvita Edey slap edey sweet, edey sweet like udara nwanu olololo And I no dey lie ooo As the thing dey stand Gidigbo for my heart Idibidi God finish work ahh Eno gree me stop ahh Your mama finish work Elegushi when the water flow Idibidi God finish work ahh Eno gree me stop ahh Your mama finish work Elegushi when the water flow So come caress me Angeli Gucci and fendi Angeli o Rob your body Angeli Ronaldo and Messi Angeli o So come caress me Angeli Gucci and fendi Angeli o Rob your body Angeli Ronaldo and Messi Angeli o
Writer(s): Godson Ominibie Epelle, Christopher Ebuka Jr Mbah, Emeka John Okorie, Chinonso Emmanuel Ome Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out