Lyrics

(Bella oh, Bella) (Pretty Isabella) Oh, my darling I wrote this song for you And this your body, ooh E dey draw me like ogbono, ayy-yeah Ayy, Bella oh, Bella oh, Bella Pretty Isabella If you see my Bella Fine pass Cinderella, ayy Bella oh, Bella Pretty Isabella If you see my Bell Fine pass Cinder' (Bella, Bella, Bella) Sempe, dem go sempe If you see my Bella (Bella, Bella, Bella) Sempe, dem go sempe You got to, you got to know The way wey you fine Na hin dey make me ji soro, yeah You got to, you got to know Na the way wey you fine Na hin dey make me ji soro You give me ginger, my baby Want to kill somebody? You give me fever And na you come still be my medicine You give me ginger, my baby Want to kill somebody? You give me fever And na you come still be my medicine Bella oh, Bella oh, Bella Pretty Isabella If you see my Bella Fine pass Cinderella, ayy Bella oh, Bella Pretty Isabella If you see my Bella (Bella) fine pass Cinder' (Bella oh, Bella) (Pretty Isabella) (If you see my Bella) Bella fine pass Cinderella (fine pass Cinderella) (Bella oh, Bella) (Pretty Isabella) (If you see my Bella) Bella fine pass Cinderella (fine pass Cinderella) (Bella oh, Bella) (Pretty Isabella) Sempe, dem go sempe (if you see my Bella) If you see my Bella (fine pass Cinderella) (Bella oh, Bella) (Pretty Isabella) Sempe, dem go sempe (if you see my Bella) (Fine pass Cinderella) (Ozedikus Nwanne)
Writer(s): Osazee Festus Igbinoba, Bello Korede Kareem Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out