Lyrics

(It's Kel P Vibes) See, I don't look like wetin I don see I will never forget the 90s Many nights, I go dey beg for mercy Sickle cell been show me crisis Thank you for the journey, oh Lord, oh Lord If I say my story, ó pọ', ó pọ' Fire can't cool, I'm ever blazin' I roll deep with the Almighty Ayé 5 Star là ń jẹ o I dey try for myself VIP, no regular Can't copy this formula Ayé 5 Star là ń jẹ o I dey try for myself VIP, no regular Can't copy this formula Money, no filter Don't let them fool ya Make your raba Stack your paper Let them know when you pull up, pull up Man down when I pull up, pull up I'll be your liquor, fuck the chaser Bang, bang, bang, Undеrtaker They scared whеn I pull up, pull up Yeah, I rode my fear when I pull up, pull up Kúnlé from Ikotun and I be reppin' Shout out to Agege, that city raised me Ask my crew, dem dey love me, love me Them call me AG Baby Our government no get time for ghetto We only get love on manifesto I pray for my people Jah o, Jah o Ayé 5 Star là ń jẹ o I dey try for myself VIP, no regular Can't copy this formula Ayé 5 Star là ń jẹ o I dey try for myself VIP, no regular Can't copy this formula Ayé 5 Star là ń jẹ o I dey try for myself VIP, no regular Can't copy this formula Ayé 5 Star là ń jẹ o I dey try for myself VIP, no regular Can't copy this formula
Writer(s): Oladayo Oyinlola Olatunji, Peter Kelvin Amba Udoma, Kosoko Adekunle Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out