Lyrics

Yeah Buno Its ah its ah So many times when I think everything All the rainy days when I don sleep for the street I never mind wetin dem think about me Beat it again See I remember those times When me and Odola we dey chill Boy I no dey mind I no dey send anything I no dey charge I no dey voice anything Beat it again So I say my guy na Sabo Sabo enter jand o Sabo take iyawo Sabo start to fumble So I say my guy na Sabo Sabo enter jand o Sabo take iyawo Sabo start to fumble Yeah They no fit break my energy Babawalo doings I dey mock my enemies Yeah see Be like they want a piece of me Ogboni to the Jewish And they no fit touch me My baba baff me well o They no fit bring me sorrow o No matter what they twist and tell o My guy na Sabo Sabo enter jand o Sabo take iyawo Sabo start to fumble So I say my guy na Sabo Sabo enter jand o Sabo take iyawo Sabo start to fumble Burn kala Na me dey burn kala Na me dey burn kala This people dem must know Na me dey burn kala I dey burn kala Na me dey burn kala The people dem must know Na me dey burn kala We dey burn kala Na me dey burn kala This people dem must know Na me dey burn kala I dey burn kala Me dey burn kala The people dem must know now Buno Yeah yeah Evergreen Yeah Sezi babalawo Yeah yeah yeah
Writer(s): Ojeaga Okoduwa, Osagie Okoduwa Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out