Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Bayanni
Bayanni
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Oladokun Abimbola Elijah
Oladokun Abimbola Elijah
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Sparrq
Sparrq
Producer

Lyrics

Oluwafemi mo daju pe Ninu irin ajo si ibi giga Awon ota le gb'ogun tio Sugbon, iwo maberu Kosi nkan tio shey omo Olorun Steady hustle, I no dey rest oh Me, I no get many friends oh Tori pe, won o ko mi be oh-ah (oh-wah-wah, wah) Just another boy from the ghetto (yeah) I be looking for daily bread oh (oh-ah) Soh fun won, mio gbo holiday oh-ah, yeah (oh-ah) So, I carry my family for head oh (yeah) If them never chop, I must double hustle, yeah Carry my family for head (family for head) If I go dey sleep, shebi na me don fumble oh (fumble, oh) Yeah-yeah, yeah Emi ni mo mo b'oshen shemi Emi ni mo mo b'oshen shemi oh Emi ni mo mo b'oshen shemi, yeah, yeah-yeah Emi ni mo mo b'oshen shemi Emi ni mo mo b'oshen shemi oh Emi ni mo mo b'oshen shemi, yeah So, if you see me for the road, no go lose guard am My mind don go faraway Me, I no fit shalaye, ah If you see me enter party, no go dey shout am Gimme two bottles of Moët Make my body balance, yeah Yeah-yeah, yeah Emi ni mo mo b'oshen shemi Emi ni mo mo b'oshen shemi oh Emi ni mo mo b'oshen shemi, yeah, yeah-yeah Emi ni mo mo b'oshen shemi Emi ni mo mo b'oshen shemi oh Emi ni mo mo b'oshen shemi, yeah Carry my family for head oh (ayy) If them never chop, I must double hustle, yeah (yeah-yeah, yeah) Carry my family for head (family for head) If I go dey sleep, shebi na me don fumble oh (fumble) (Illuminate) Whoa, oh Hmm-mm Mm-mm, hmm Call me Bayanni, hmm-mm Bayanni
Writer(s): Composer Author Unknown, Abimbola Elijah Oladokun Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out