Lyrics

Red boy You self You done blow for Instagram Only achievement nah your pictures And the plenty clothes Wey you done buy (oh yeah) Every new clothe you rock am online o! Every new shoe you rock am online o! Na you wey the pop the bottles owaa!! Ah Tell me wetin you gain As you the blow money do fake life Tell me wetin you gain When your family still suffer No let insta deceive you o! Cos the same insta go still humble you When the Sakpa go hold you ah! Nobody self go know you o ah! Yeah! As you the see money today Remember the plan well As you the dey relevant oh Remember invest well As you the chop this life Make you remember your family Cause last last Nobody be your friend for Instagram Fake life Your mama the roast corn You the chop life woo wooo! Fake life oh All this thing nah Instagramooo o! You the drive range You the pay rent o! Em make you plan well ooo ahh ah Fake life Your mama the roast corn You the chop life woo wooo! Fake life oh All this thing nah Instagram You the drive range You the pay rent o! Em make you plan well ooo o! Yeah! As you the see money today Remember the plan well As you the dey relevant oh Remember invest well As you the chop this life Make you remember your family Cause last last Nobody be your friend for Instagram
Writer(s): Fanen Terseer Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out