Lyrics

Yeah yeah Tan da da da da da da Yeah yeah I pledge my OBIdience To be YUSful & intelligent Shey na emi lo kan And na Naija turn because me I no send any president I pledge my OBIdience To be YUSful & intelligent Shey na emi lo kan And na Naija turn because me I no send any president My people make we fashi all the sentiment Suffer suffer plenty for we residence Anytime police come, Dem ma carry big gun And Dem go carry street boys with no evidence If I promise to serve Nigeria with all my heart Shey will Nigeria serve me too A long time we live in servitude Insecurity and poverty keep piling up in magnitude In every latitude and longitude So I arise o compatriots Time don reach make you tell me weytin dey sup with you You dey for church or you dey for mosque Sing this national anthem I pledge my OBIdience To be YUSful & intelligent Shey na emi lo kan And na Naija turn because me I no send any president I pledge my OBIdience To be YUSful & intelligent Shey na emi lo kan And na Naija turn because me I no send any president I want my guy to keep to his word if I keep it up in the bank Want my future kids to go ahead and know that they're safe My lord tinted the people The place never they stay So let me articulate whatever I'm saying out of their ways now Number of tears pulling the strings I know they laughing with us Scarcity when the oil is here They must be gasing us Arise my compatriots And half of them is about the metrics Maybe you gonna have to take it 'Cause they ain't gonna give it to us All these people starving here with all of these money I see the faces on all the posters, Oh that's politics money And if the ship sails, it pays the bills The guy with the boat, you go dash am 1k That's just you buying his vote And I got a lot though I see the truth and I'm telling them I'm leaving proof that is relevant No time to be hesitant And in the end pledge your OBIdience To be YUSful & intelligent Nigeria no call This na Naija turn because we no send any president Please pledge your OBIdience To be YUSful & intelligent Nigeria no call This na Naija turn because we no send any president
Writer(s): Eastbird Global, Barzini Barzini Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out