Lyrics

Oh Lord, have his mercy Oh Lord, have his mercy I been dey wear Versace shirt Dem dey wear their Ray-Ban So they need Versace shirt Happy is the nation Dem play me song for TV and radio station Dem a see me risen in the stereo still done And they talk They taking on me's behaviour Them call me Oluwaburna lyrics creator On the road to greatness Dem a sink under haters Some of them a hire private investigator I tell them no be by force Tell them no be by force As I dey try waka pass I dey do my thing I tell them no be by force Tell them no be by force Tell them no be by force As I dey try waka pass I dey do my thing I tell them no be by force If you never see landlord, yawa dey o And if you never know Yawa dey o You dey for house, you see your family dem never chop Yawa dey o And if you no go church Yawa dey o And if you no dey rush Yawa dey o Comot for road Police stop you dey search you see poli Yawa dey o See in 2010 when I drop my single I was skinny and my face was full of pimple Then they tell me say this music industry simple I go use my eyes to see No be so this thing go The thing go No be say I wan blow with one track And my music fade away And I no fit come back I dey try to win a Grammy to say I don die But 2012 I sign the contract I tell them no be by force Tell them no be by force As I dey try waka pass I dey do my thing I tell them no be by force Tell them no be by force Tell them no be by force As I dey try waka pass I dey do my thing I tell them no be by force If you never see landlord, yawa dey o And if you never know Yawa dey o You dey for house, you see your family dem never chop Yawa dey o And if you no go church Yawa dey o And if you no dey rush Yawa dey o Comot for road Police stop you dey search you see poli Yawa dey o This new era is not the same o New era galala go put them to shame o Oya, oya, show them, kill them, show them Kill them, show them, kill them, show them This new era is not the same o New era galala go put them to shame o Oya, oya, show them, kill them, show them Kill them, show them, kill them, show them Na so now Sabi boy Believe you If you never see landlord, yawa dey o And if you never know Yawa dey o You dey for house, you see your family dem never chop Yawa dey o And if you no go church Yawa dey o And if you no dey rush Yawa dey o Comot for road Police stop you dey search you see poli Yawa dey o Oya, show them, kill them, show them Kill them, show them, kill them, show them Oya, oya, show them, kill them, show them Kill them, show them, kill them Oya, oya, show them, kill them, show them Kill them, show them, kill them
Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu, Eric Isaac Utere Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out