Lyrics

Ozzie Korra BTS Amen You no go fit to take me away Many days I seat and wonder how we got this bad How we turned so toxic, and we start to drift apart You been the Odo of my dreams The only sugar for my tea Ahh-ahh How you go dey hurt me, e go dey sweet you As you dey pain me e go dey sweet you Shey na meant Ahh Shey na ment I say make I take am o For my pickin dem But the rate at which you dey misbehave You go finish me, I, no fit see them Abeg you no go fit To chase me away Abeg you no go fit to break me throw away Ahh-ahh-ahh I fight for what is right I fight for my pikin then I fight for my babies Ahh-ahh-ahh Ahh I fight for what is mine I fight for my pikin them I fight for my baby One time, two time ponono Three time four time itonono Five time for the way I'm walking out the door One step, two step, yakata Three step three step yakata Four time for the way I'm walking out the door Abeg you no go fit To chase me away Ahh bend you no go fit to break me throw away
Writer(s): Chukwufumnaya Anita Obidi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out