Music Video

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Abdulsamad Olatunde Shittu
Abdulsamad Olatunde Shittu
Songwriter
Toyeeb Chriszter
Toyeeb Chriszter
Songwriter

Lyrics

I no dey look Uche face o Blessings in'a me way o Stand out bi Ace of Spades oh ah (Heyo Tease me Baby) Eeny, meeny, miny, moe E go just be like film Either you watch me win or you win with me my guy For those wey no believe If i never make am i no go fit stop walahi Me no fit to fake am (Me no fit to fake am oh) I just want to make am (I just want to make am oh) Make the guys dey feel my flow Make dem girls dey go down low Oni milik oshiwere, alagolo lo sinwin And in the end i must to win Make dem dey give me my glory Cause aiye yi o ni part two Live life mi o le wa ku I go shaye cause i dey on cruise E sure for me say i no fit lose Bathroom no go fit turn river Zero competition with my niggas You no want my success you be Judas So carry your cross i'll carry mine Bathroom no go fit turn river Zero competition with my niggas You no want my success you be Judas So carry your cross i'll carry mine Hennessy in my body ma de tun gbomo meji Folashade pelu Bekky shaye ni Abu Dhabi (shaye ni Abu Dhabi folashade rora) If i pull up in a Bentley make no man no go dey hate me Baba loke dey bless me Owu no fit to kill me (owu no fit to kill me i get Jehovah) All is need is peace i don't want no trauma Many things i don see but i no fit relapse This life na dice it is good and still bad Like the ace of spades i know i go standout This is my time! This is time you no go fit pass me i don book my flight Meet me for Jordan, kele like thirty kan she ibadi like Nicki Minaj Wo me i'm gonna flex tomorrow is not promised Time to dey vex jaiye l'ajeju Mu Hennessy l'amu sun Shebi nah me and you We dey on Cruise This fire no go ku Why ton she binu give me attitude When i call them no pick am Them say mo tin gawu, my belle don full Them dey say i dey use jazz Awon aiye ma binu no give me attitude When i call make you pick am And me i no dey gawu hmm Wetin baba God do no man fit undo am Bathroom no go fit turn river Zero competition with my niggas You no want my success you be Judas So carry your cross i'll carry mine Bathroom no go fit turn river Zero competition with my niggas You no want my success you be Judas So carry your cross i'll carry mine Hennessy in my body ma de tun gbomo meji Folashade pelu bekky shaye ni Abu Dhabi (shaye ni Abu Dhabi folashade rora) If i pull up in a Bentley make no man no go dey hate me Baba loke dey bless me Owu no fit to kill me (owu no fit to kill me i get Jehovah) All is need is peace i don't want no trauma Many things i don see but i no fit relapse This life na dice it is good and still bad Like the ace of spades i know i go standout This is my time! Hennessy in my body ma de tun gbomo meji Folashade pelu Bekky shaye ni Abu Dhabi (shaye ni Abu Dhabi folashade rora)
Writer(s): Abdulsamad Shittu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out