Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Moses Bliss
Moses Bliss
Performer
Doris Joseph
Doris Joseph
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Uyoh Moses Enang
Uyoh Moses Enang
Songwriter

Lyrics

Even when I fall Your hand, You still dey hold my hand Lover of my soul, You no dey break my heart I'll sing about Your mercies I'll sing about Your grace Na You dey burst my brain, every night and day Daddy wey dey pamper, Daddy wey dey bless Forever You're my father, na You dey give me rest When I look around, I see Your faithfulness I'll bow down on my knees, cause na You wey be the best You carry me for ground Baba, You put me for the top You shower me with love, Your grace na the jara wey dey on top You be my shepherd, so I no fit lack wetin to chop Even as I salama, e no fit dey enough Daddy wey dey pamper, Daddy wey dey bless Forever You're my father, na You dey give me rest (Jesus) When I look around, I see Your faithfulness I fell down on my knees, cause na You wey be the best Ooh, even when I fall Your hand, You still dey hold my hand Lover of my soul, You no dey break my heart I'll sing about Your mercies I'll sing about Your grace Na You dey burst my brain, every night and day Daddy wey dey pamper, Daddy wey dey bless Forever You're my father, say na You dey give me rest When I look around, I see Your faithfulness I'll bow down on my knees, cause na You wey be the best Your grace, e cover me Your love, You shower me Anywhere I turn, I see Your pampering On my left to my right, Baba You stand by me Whenever I call, You dey answer me When people lock up on my matter, You remember me No be lie, this our love na till eternity I go dey follow You dey go (I go dey follow You dey go) Your grace, e cover me Your love, You shower me Anywhere I turn, I see Your pampering On my left to my right, Baba You stand by me Whenever I call, You dey answer me When people lock up on my matter, You remember me No be lie, this our love na till eternity I go dey follow You dey go (I go dey follow You dey go) Daddy we dey pamper Daddy wey dey pamper, Daddy wey dey bless Forever You're my father, na You dey give me rest When I look around, I see Your faithfulness I'll bow down on my knees, cause na You wey be the best
Writer(s): Godwin Udofia Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out