Lyrics

Inna the circle of life No be everything wey fit to go your way My yesterday prayer manifest today Shey na God do am Omo yes o eyy And You know the melody divine And my Gbedu heavy, no be press up ey And I no dey do am to impress your bae Owo po l'apo like say I press maye Ball like I be Finidi No spare time for Negativity I stay talking Spirituality Mmhh I no need you Credibility Dem wan know my nationality High spirit, top member, Citizen Weytin I Dey speak e be spirituality, Mmmh I no need your credibility Because won ri mi Won pe mi omo Ologo ogo (l'ogo) Pe mi omo ologo (l'ogo) Pe mi omo ologo (l'ogo) Because won ri mi Won pe mi omo Ologo (l'ogo) Pe mi omo ologo (l'ogo) Pe mi omo ologo (l'ogo) You know say no be by luck or play Me I Dey fast and pray Na God dey do am o Na God dey do am o Because no be by luck or play Me I Dey fast and pray Na God dey do am o Na God dey do am o And You know the melody divine And my Gbedu heavy no be press up ey And I no dey do am to impress your bae Owo po l'apo like say I press maye Na why me I no dey bother Sip holy water Make I forget all my suffer Instead make I still dey bother I go rather chop ofada So I Ball like I be Finidi No spare time for Negativity I stay talking Spirituality Mmhh I no need you Credibility Dem wan know my nationality High spirit, top member, Citizen Weytin I Dey speak e be spirituality, Mmmh I no need your credibility Because won ri mi Won pe mi omo Ologo (l'ogo) Pe mi omo ologo (l'ogo) Pe mi omo ologo (l'ogo) Because won ri mi Won pe mi omo Ologo (l'ogo) Pe mi omo ologo (l'ogo) Pe mi omo ologo (l'ogo) You know say no be by luck or play Me I Dey fast and pray Na God dey do am o Na God dey do am o Because no be by luck or play Me I Dey fast and pray Na God dey do am o Na God dey do am o woah woah
Writer(s): Wade Oghenejabor, Adeniyi Adeola, Brown Agubosim Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out