Music Video

Lyrics

Ah Ori wo mi Ẹlẹ'dà mi ye o Ah-ah! This song is dedicated to Fela Aníkúlápó Kuti Musical taliban, number one Obodo ro bodo! Ọpọlọ eye, e no be open eye And if you're new in the game, make you go pay your tithe Ṣebí ẹnu t'aja ma n fi ń b'ọmọ rẹ ṣeré, lo fi ma ṣá l'ẹgba Ah! Ẹṣin tó ṣíwájú, ṣé b'oun na la fi n jọba Ote, you dey dey there dey hate me when I am making my money From Moscow to Malaysia From Malaysia to Miami, ko dẹ kan aye Ẹ má lọ f'ọṣẹ yi mi o If I like I spend my money anyway I like it oh No come near me, Mr. Talku-Talku And if you gossip me, you go chop knuckle Double wahala for dead body (ahba!) And the owner of dem body Double wahala for dead body (abeg no stop am, obodo, I dey enjoy gan) And the owner of dem body Ote, you dey dey there dey hate me (eh! When I dey hustle for my money (no be so oh) From Moscow to Malaysia (you don see the matter now, you don leave me dey fly, Oritse) From Malaysia to Miami, ko kan aye Ẹ ye ma f'ọṣẹ yi mi o If I like I spend my money anyway I like it o oh (no be lie sha) No come near me, Mr. Talku-Talku And if you gossip me, you go chop knuckle Many-many things happen for Ojuẹlẹgba (skamma durode) And if you do anyhow, the law ma ṣá ẹ l'ẹgba (wo, málọ, málọ wo ẹyin o) Abi you find yourself oh inside Surulere (ah, you wan go, you wan go Shitta?) B'áwọn ọmọ aye ba ka ẹ mu tari (you wan go take skunk, abi?) O ma sare lele (wa sare kabakaba) Ah from Ikeja to Bariga From Bariga to Gbagada From Gbagada to Mowe Bi mo ṣe n jaye mi ko kan aye Iye oh-oh, oh-oh-oh-oh Ah Ori wo mi Ẹlẹdà mi ye o Double wahala for dead body (double wahala for dem body) And the owner of dem body (double wahala for dead body) Double wahala for dead body (e-yeah oh, na wahala you dey find oh) And the owner of dem body Ote, you dey dey there dey hate me when I dey gbadun my money From Moscow to Malaysia From Malaysia to Miami, ko dẹ kan aye Ẹ ma lọ koba mi o If I like I spend my money anyway I like it oh No come near me, Mr. Talku-Talku And if you gossip me, you go chop knuckle Ọpọlọ eye, e no be open eye And if you are new in the game, make you go pay your tithe (ah-ah) Ṣebí ẹnu t'aja ma n fi ń b'ọmọ rẹ ṣeré, lo fi ma ṣá l'ẹgba (all eyes opened) Ẹṣin to ṣíwájú, ṣe b'oun na lafi n jọba (money stops nonsense) Ote, you dey dey there dey hate me (you just dey hate me lo o) When I am making my money (you dey hate me lo o) From Moscow to Malaysia (you no wan leave me lo o) From Malaysia to Miami, ko kan aye Ẹ ma lọ f'ọṣẹ yi mi o If I like I spend my money anyway I like it oh No come near me, Mr. Talku-Talku And if you gossip me, you go chop knuckle Ah-ah Arara loju arara Ororo loju ororo Arararara, ororororo
Writer(s): Oritsefemi Majemite Ekele Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out