Music Video

Yemi Alade - Enjoyment (Official Audio)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Credits

PERFORMING ARTISTS
Yemi Alade
Yemi Alade
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Dr Amir
Dr Amir
Composer
Yemi Alade
Yemi Alade
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Effyzzie Publishing
Effyzzie Publishing
Editing Engineer

Lyrics

Oh-ooh Oh-yeah Mo fe ki everybody pade mi on the floor No dey worry at all In the mood to jaiye oh I no go kill myself, iro nla-nla Wahala no dey finish, sh'alaye I go happy myself na-na-na You ready to go low-low? (enjoyment) Ready to go sha'gbo (enjoyment) Life na yolo-lo (enjoyment) Life na yolo-lo (enjoyment) Mo fe Mo fe ki everybody pade mi on the floor No dey worry at all, ayyy Enjoyment Enjoyment no be for small pikin oh, sh'oye? Shey you carry for pocket? Enjoyment no be for small pikin oh, sh'oye? I want to party omo Ele-le-le-le Oga DJ give me some more (some more now) Ele-le-le-le Bottle after bottle omo Ele-le-le-le Oga bar man yemu some more (yeah-yeah) Ele-le-le-le, ay-ay-ayy Enjoyment Enjoyment AC for the corner Which time you go come hola? My friends, your friends Tonight we go do one dance Enjoyment no go kill us oh Anything wey you want, order Wine dey, Whisky, sachet ati Squardi dey You ready to go low-low? (enjoyment) Ready to go sha'gbo (enjoyment) Life na yolo-lo (enjoyment) Life na yolo-lo (enjoyment) You ready to go low-low? (enjoyment) Ready to go sha'gbo (enjoyment) Life na yolo-lo (enjoyment) Life na yolo-lo Mo fe Mo fe ki everybody pade mi on the floor No dey worry at all Enjoyment Enjoyment no be for small pikin oh, sh'oye? Shey you carry for pocket? Enjoyment no be for small pikin oh, sh'oye? I want to party omo Ele-le-le-le Bottle after bottle omo Ele-le-le-le Oga DJ yemu some more, yeah Ele-le-le-le Bottle after bottle omo Ele-le-le-le Na-na-na (Enjoyment) Enjoyment no be for small pikin oh (enjoyment) (Enjoyment) (Enjoyment) Enjoyment no be for small pikin oh, sh'oye? (enjoyment) Enjoyment Yemi Alade oh Yeah Yebo, yebo, yebo Aya-ya
Writer(s): Yemi Eberechi Alade Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out