Lyrics

Uggghh John Networq No tell dem ur secrets Don't do that Tell dem ur secret them use am as information Problem dey come without ur invitation Na people wey we know nai dey test us Na people wey we love nai dey stress us Total strangers Na people wey dey bless us Normally family no supposed to jealous Some kain time i go just dey I let the tear drop Dey ur Mercedes And u still dey eye my legs, us? As day break Every man go get e pay Every man sample ekwe Sample ekwe As day break Every man go get e pay Mo wi pè Jèsu oshey Jesu oshey Sometimes for you to see You need to know What u are looking at Are you a lion or are you just a pussycat Are you a man of the culture Or a vulture Are you a saint Or are you worse than Lucifer Before u make the money Becareful how u suffer Make u no see opportunity Begin dey call am ritual See competitors Begin dey call them haters For where u supposed to break bread Only u wan dey chop am See There are levels to this shxt All of us na hypocrites But some are devil in this shxt Make person no go Lego for this shxt Every morning I wake I Dey scream God abego for this shxt As day break Every man go get e pay Every man sample ekwe Sample ekwe As day break Every man go get e pay Mo wi pè Jèsu oshey Jesu oshey As day break Every man go get e pay Every man sample ekwe Sample ekwe As day break Every man go get e pay Mo wi pè Jèsu oshey Jesu oshey
Writer(s): Newton Arunaye, Oshomah Johncoach Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out