Lyrics

Who be that wey dey Bang for my door? Kpor kpor Kpor kpor Kpor kpor Kpor kpor Kpor kpor Kpor kpor Who be that wey dey Knock for my door? Kpor kpor Kpor kpor Kpor kpor Kpor kpor Kpor kpor Kpor kpor Who you be? You dey Knock for my door Kpor kpor Kpor kpor Kpor kpor Kpor kpor Kpor kpor Kpor kpor Who be that wey dey Bang for my door? Kpor kpor Kpor kpor Kpor kpor Kpor kpor Kpor kpor Kpor kpor Who be that wey dey Knock for my door Kpor kpor kpor Smash your laptop Hide your app bros Chew your SIM card Flush loud join E don dey too late Dem don dey climb gate Dem dey your front door Pull the hinge off Burst protector Them Stalk your IG, Watch your Stories They send their info Track your AP With police escort Raise your hand up Put am handcuff Take him car key Loose him AC Lift your TV Pack your cushion Pack your curtain Open your fridge Eat your Curing Tape your gadgets Take am pictures Straight to station Straight to office Dem no dey hear please Freeze your Aza Move your crypto Call your Lawyer Seize your Assets Two weeks don Go Bring guarantor 2.5 plus or you go court Just to make bail N' start afresh to be Doing Scam Again! Who be that wey dey Bang for my door? Kpor kpor Kpor kpor Kpor kpor Kpor kpor Kpor kpor Kpor kpor Who be that wey dey Knock for my door? Kpor kpor Kpor kpor Kpor kpor Kpor kpor Kpor kpor Kpor kpor Who you be? You dey Knock for my door Kpor kpor Kpor kpor Kpor kpor Kpor kpor Kpor kpor Kpor kpor Who be that wey dey Bang for my door? Kpor kpor Kpor kpor Kpor kpor Kpor kpor Kpor kpor Kpor kpor On a Sunday Afternoon Nothing else to do You dey try make you kush But the last loud don consume Not to feel bored You call your smoke-plug Him number switch off Me and you know To stay for indoors You can't afford to stay sober Fly okada, call your cab guy Book Uber Carry U go make you Track Another dealer Enter Mami side For the bunk settings Egbon for corner con Dey Ask you howfar Just give me two canadian Open my bank App Make i run am transfer Na So i see van For me to zoom off Na so the Egbon Rush Hold my trouser Na so Dem gather Na trap you enter The War against drugs Dem dey undercover You don blow your cover You fit to make bail Just to go back and Start smoking Again!
Writer(s): Ezeoma Gerald Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out