Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Tekno
Tekno
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Augustine Kelechukwu
Augustine Kelechukwu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Tuzi
Tuzi
Producer

Lyrics

See me as I dey, as I dey, as I dey oh Na enjoyment I dey, me I dey, me I dey oh See me as I dey, as I dey, as I dey oh Na enjoyment I dey, me I dey, me I dey oh I tanda as e be God my pilla As I dey oh I no dey send any man for real ah No time for yeye oh, Na wetin I go put for belle oh And chocolate girls wey dey scent vanilla Na where the jolly dey, me I dey oh You sef, hear melody, like father Christmas came in time And for the recording, I'm just all about the vibes Positive vibes Positive vibes Positive vibeeeees Positive vibes Positive vibes Positive vibeeeees Which enjoyment dey tire man I ya ga ya ga yo The more the better oh Which enjoyment dey tire lady E no tire lady Which enjoyment dey tire man I ya ga ya ga yo The more the better oh Which enjoyment dey tire lady I ya ga ya ga yo The more the better As I dey oh Wetin go be go be, If na my destiny They no fit colombi am The wahala we dey face everyday, No be all of them we go fit yarn Ah ha Ah ha ha, but the more we are together We go laugh and we go yarn, If you fit put one or two together Vibes go bring melody, Like father Christmas came in time And for the recording ding, ding, I'm just all about the vibes Positive vibes Positive vibes Positive vibeeeees Positive vibes Positive vibes Positive vibeeeees Ah 1 ah 2 ah 3 ah 4 It no tire lady ohhh It no tire lady
Writer(s): Kelechukwu Augustine, Opara Ugochukwu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out