Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Mayorkun
Mayorkun
Vocals
Blxckie
Blxckie
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Adewale Ayobami
Adewale Ayobami
Composer
Sihle Sithole
Sihle Sithole
Lyrics
Mayowa Adewale
Mayowa Adewale
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Bolatito 'BMH' Obisanya
Bolatito 'BMH' Obisanya
Producer

Lyrics

(Bussmyhead) She wan love for free (she wan love for free) Say, "she want all of me" (she want all of me) But, she no wan kolo-bi ('bi), uhn (uhn) She dey tell me casually (she dey tell me casually) Shawty wan operate me manually (shawty wan operate me manually) Emi ti mo need therapy, emi ti mo need therapy oh As I dey drip, I dey drip sololo (lo-'o-'o-'o-'ose) Emi ti mo crazy normally (control) She say "make I take things gradually" But, emi ti mo need therapy As I dey drip, I dey drip sololo (lo-'o-'o-'o-'ose) Emi ti mo crazy normally (control) She wan make I wait 'till February for something wey I need in January Philomena dangerous, she too bad (she too bad) She get wahala, she fit cause nuisance (nuisance) And, if I para, dem go say "I do pass" (oh, oh-oh) When na my matter dem dey talk for group chat, wahala Me, I no put you for my bigger picture But, if you no 'gree, na your forfeiture I bring the table and the furniture If you need carpenter, make you call Jesus As I dey drip, I dey drip sololo (lo-'o-'o-'o-'ose) Emi ti mo crazy normally (control) She say "make I take things gradually" But, emi ti mo need therapy As I dey drip, I dey drip sololo (lo-'o-'o-'o-'ose) Emi ti mo crazy normally (control) She wan make I wait 'till February for something wey I need in January Uh, she said she loves my energy Love the way I sing, love my melodies Said "she kinda cold, need a cover, please" (need a cover) We can go back home, let the bed ring-ring (let the bed ring) When she down bad, she gon' call on me Know I got that passion, it's all on me Stuck inside the past but you're here with me Baby, lose control, I'm you driver Now, and it's clear Just let go of your fears I'm your soldier for real (I'm your soldier for real) Nothing can come between or near Now, and it's clear Just let go of your fears I'm your soldier for real And, nothing can come between or near As I dey drip, I dey drip sololo (lo-'o-'o-'o-'ose) Emi ti mo crazy normally (control) She say "make I take things gradually" But, emi ti mo need therapy (if you need carpenter, make you call Jesus) As I dey drip, I dey drip sololo (lo-'o-'o-'o-'ose) Emi ti mo crazy normally (control) She wan make I wait 'till February for something wey I need in January As I dey drip, I dey drip sololo (lo-'o-'o-'o-'ose) Emi ti mo crazy normally (control) She say "make I take things gradually" But, emi ti mo need therapy (if you need carpenter, make you call Jesus) As I dey drip, I dey drip sololo (lo-'o-'o-'o-'ose) Emi ti mo crazy normally (control) She wan make I wait 'till February for something wey I need in January (wey I need in January)
Writer(s): Adewale Ayobami, Adewale Mayowa, Sihle Sithole Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out