Lyrics

No be say she give me the jazz No be say she take my name to babalawo house Aiiii Me sef i dey wonder why Why e be say na your name i dey sing everyday for my song Girl na uuuu U dey make my bele cool ioyolololo Oluchi Oli baybie ololo U dey make my head sweel olololo So Girl u believe me when i say Na u dey for my brain e yoo Ah no dey fit sleep everyday Girl i no dey concentrate eeyyaaa Aaaa yaaaa Eyyaa eyyaa eeyyyaa eeeyyaa Aaaa yaaaa Eyyaa eyyaa eeyyyaa eeeyyaa Girl i'm here to stay I no go thief ur heart and runaway I'll never go astray I'll stay with u from now till the day that i feel hyraa Girl u be the one wey i go carry carry Go show my mama u i go marry marry Ochigi na me obim sari sari Ololololo eeyyaa Girl u believe me when i say Na u dey for my brain e yoo Ah no dey fit sleep everyday Girl i no dey concentrate eeyyaa Aaaa yaaaa Eyyaa eyyaa eeyyyaa eeeyyaa Aaaa yaaaa Eyyaa eyyaa eeyyyaa eeeyyaa Anytime i think about ur beauty oluchi Ema na ife ne mem oooo Anytime i think about ur waist oluchi Ema na ife ne mem dikwa egu nu Sometimes i ask myself how i fall in love with u Solidstar a wonla nmee Eya Girl u believe me when i say Na u dey for my brain e yoo Ah no dey fit sleep everyday Girl i no dey concentrate eeyyaaa Aaaa yaaaa Eyyaa eyyaa eeyyyaa eeeyyaa Aaaa yaaaa Eyyaa eyyaa eeyyyaa eeeyyaa Me be de kiri nor kiri nor Kuwe Se ye se ye Kuwe eyaaa Me be de kiri nor kiri nor Kuwe Kiri nor kiri nor Kuwe Se ye se ye Kuwe Se ye se ye Kuwe Me be de kiri nor kiri nor Kuwe Kiri nor kiri nor Kuwe Se ye se ye Omo te me omo te me Me be de kiri nor kiri nor Kuwe Kiri nor kiri nor Kuwe Se ye se ye Se ye se ye
Writer(s): Paul Chiori Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out