Lyrics

Whoa wo uh uh uh wo wo Wo wo uh uh uh wo wo hmm yeah yeah Whoa... Igbo And alcohol That's all I need I'm staying up till after 4 Burst out the loud Turn down for what Girl are you gonna shake your yansh say yes or nah Cos you see good girl No Dey my party I need a Barney wey go put am for my body If she's a rude girl That one na paddy Leave all these ashana for there that one no sabi See my name gon' live forever but I'm tryna live for now If this life is just a show, I'll kill it and take a bow All the money wey you save, just no pray make motor jam you Cos this thing e no too serious you go kpeme anyhow Yolo yolo Yolo yolo lo lo Yolo yolo lo lo I just wan wombolombo Yolo yolo Yolo yolo lo lo Yolo yolo lo lo I just wan wombolombo Chop all my savings Only God can save me I no wan Dey hear say I no drink but liver fail me You might think I'm crazy Fucking all these ladies I no wan Dey hustle pass wetin dem plan to pay me See my name gon' live forever but I'm tryna live for now If this life is just a show, I'll kill it and take a bow All the money wey you save, just no pray make motor jam you Cos this thing e no too serious you go kpeme anyhow Yolo yolo Yolo yolo lo lo Yolo yolo lo lo I just wan wombolombo Yolo yolo Yolo yolo lo lo Yolo yolo lo lo I just wan wombolombo Cos you see good girl No Dey my party I need a Barney wey go put am for my body If she's a rude girl That one na paddy Leave all these ashana for there that one no sabi See my name gon' live forever but I'm tryna live for now If this life is just a show, I'll kill it and take a bow All the money wey you save, just no pray make motor jam you Cos this thing e no too serious you go kpeme anyhow Yolo yolo (Call the paramedic) Yolo yolo lo lo Yolo yolo lo lo I just wan wombolombo Yolo yolo Yolo yolo lo lo Yolo yolo lo lo I just wan wombolombo
Writer(s): Oriye Ibinabo Kelvin, Eric Isaac Utere Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out