Lyrics

You dey high on colos No fit sleep on pillow Henny no fit kill us Father Lord come heal us I no fit burst your balloon oh Me sef want your own When I face my mirror Tell myself, Adotey, Adotey No dey think too plenty Mind dey pain me Nobody go save me I no fit to blame you I dey on my journey Oh my mind dey pain me Tamo noko fee mi I no fit to blame you I dey on my journey I know what you feel inside, Inside You feel inside I know how you feel inside, Inside You feel inside My brain Oh my brain Dey delay oh Dey delay oh This thing wey I don take No go judge me I'm tryna ease my pain And as I dey my lane No go talk I stubborn E go pain me Nobody go save me I no fit to blame you I dey on my journey Oh my mind dey pain me Tamo noko fee mi I no fit to blame you I dey on my journey I know what you feel inside, Inside You feel inside I know how you feel inside, Inside You feel inside
Writer(s): Mcdonald Braide Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out