Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Destiny Osagie Osahon
Destiny Osagie Osahon
Songwriter

Lyrics

Mehn I'm stynish Lahor wowo wowo Abba me digwe I wanna be faraway Sip wine, stacking all my mula Everything i do i no fit remember Everything i do i no go remember Body no be firewood Me sef want to live Lavida Loca Take mama to Bahamas Me plus you is equal Bodmas Oluwa cover me Many things for my mind Wey dey bother me Everything i dey find Alubarika oh Alubarika No time for frenemies Dem fit stab you for front When you watch your back Everything i dey talk na reality So i focus on my melodies (Melodies) Baby oh oh oh oh Baby oh oh oh oh Baby oh Sadly i, i wanna live a little bit of life A bit of tension crushing tables on my mind Forget the ocean add a little bit of ice I feel the sky There's a little pressure on the cloud Four five six seven, that's a little bit of nine Nothing can really stop a little nigga shine Oluwa cover me Many things for my mind Wey dey bother me Everything i dey find Alubarika oh Alubarika No time for frenemies Dem fit stab you for front When you watch your back Everything i dey talk na reality So i focus on my melodies
Writer(s): Destiny Osahon Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out