Lyrics

If I go see my tomorrow Ano go cry anymore Ano say en dey guide me oo All the things wey adey do He knows It doesnt matter you say oo It doesnt matter you do oo My blessings go come for me Adey Pray everyday oo Make i recieve my blessings His light wey go shine on me Who be you wan come stop my shine (CHORUS) Edon dey bless me oo Papa God Don dey bless me oo Papa God Don dey bless me oo Shey Edon dey bless me oo Comot der Edon dey bless me oo who bi you Papa God Edon dey bless me oo Shey Edon dey bless me oo (VERSE 2) Back in the days dem dey laugh me Dem plan and plan dey research I pray i pray ano loose guard Enemies commot for my way Abi trailer wey dey move like wave Dey think say things go be the same Adey move ano look any face If you think say na you dey oo my blessing you lie oo No matter wetin una adey do adey go high oo Make una come see wetin baba don do for me eei (CHORUS) Edon dey bless me oo Papa God Don dey bless me oo Papa God Don dey bless me oo Shey Edon dey bless me oo Comot der Edon dey bless me oo who bi you Papa God Edon dey bless me oo Shey Edon dey bless me oo
Writer(s): Richfield Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out