Lyrics

Eeh! Tos Tos! Tas Tas! Yoo! Kingunz killed this boi! Other man start'am Another man gat to finish'am Chop lifez finish'am before ya combi wan ningish'am Esprit di high for sika say matango dey flop for cup Born house with no fire, Ngulangu still di warm for pot. Nayo nayo daso, longue want tight to pusham Man di enjoy, time no dey Country too fine for leave am Neck carry ngess ngess All ma men dem di ngess ngess I want hold na da makandi small Mami no vex vex Bring mimbo, na for floor we di pour mimbo Local Lokito, small boy wey di move pipo Drink mimbo, drink mimbo, forget all ya sorrow Local Lokito, small boy wey di move pipo Ye ye iye yeye ehhhh! Ye ye iye yeye ehhhh! Put handcuff, I surrender, Music don take me go Year be don change calendar, boyz don di make da doh We di saka, we di chop, witti njaka We di chakara, we di born, with ma nyaka Thought I was drowning but that fall led to the top Now the energy's forever burning Cameroon for ma blood Man dey bolo 24-7 Lob 2-4-7 Rep 2-3-7 Plus I know road for go Heaven! Yeah! Ye ye iye yeye ehhhh! Ye ye iye yeye ehhhh! Bring mimbo, na for floor we di pour mimbo Local Lokito, small boy wey di move pipo Drink mimbo, drink mimbo, forget all ya sorrow Local Lokito, small boy wey di move pipo Yoo! Kingunz killed this boi!
Writer(s): Molua Alous Mosima, Princely Njie Nje Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out