Lyrics

Where you dey go oh Wey you dey hurry so? You don forget say When moto jam you You no go reach where you dey go Life no get duplicate o Better make you late Say you no reach your house oh, woyo Make you dey look well before you cross Make you dey look well before you cross Make you dey look well before you cross Make you dey look well before you cross When some dey cross road Na 'tory for road oh Like say moto jam dem Na di moto go spoil Some go leave pikin for road To dey cross anyhow oh When moto come oh E go nack am for ground oh, woyo Make you dey look well before you cross Make you dey look well before you cross Make you dey look well before you cross Make you dey look well before you cross My broda, na sofry oh Na jeje oh, ooh oh Make you dey look well before you cross Abeg you driver You sef take am easy oh When you see people When dey cross the road Make you no dey drive rough oh Make you no dey speed oh Speed dey kill oh E dey cause accident, woyo Make you dey look well before you cross Make you dey look well before you cross Make you dey look well before you cross Make you dey look road before you cross Look your left, look your right Look your left before you cross Look your left, look your right Look your left before you cross Where you dey go oh Wey you dey hurry so? You don forget say Wen moto jam you You no go reach where you dey go Life no get duplicate oh Better make you late Say you no reach your house oh, woyo Make you dey look well before you cross Make you dey look well before you cross Make you dey look well before you cross Make you dey look well before you cross Make you dey look well before you cross Make you dey look well before you cross Make you dey look well before you cross Make you dey look well before you cross
Writer(s): Evi Ogholi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out