Listen to Baba by Bisa Kdei

Baba

Bisa Kdei

World

39,135 Shazams

Lyrics

Make you no dey fear nobody Make you no dey mind your foes, woate? Live your life the way e go make you happy Ɛyɛ a tena ase na fa wo ho adwen This life be you alone Make you dey watch your steps on the road Try to learn to be a player And make sure the game no go play you never And don't let the paper make e deceive you Make you dey think say you be better than everybody, ei, eh-ei 'Cause e be God dey bless we, ei E be ein dey own we, eh-eh-ei Yɛde Ne ka paa, nti wosɔre anɔpa na wowɔ aseda bi a Give it to Baba (Baba) All the praise for Baba (Baba) Give it to Baba, eh (Baba) Ɛyɛ a kae baabi a wofire (Baba eh) Hɛni ojɛ ni okɛɛ ha Baba (Baba) Give it to Baba (Baba) All the praise for Baba, eh (Baba) Give it to Baba (Baba, eh) Ɔbra no be joke, life no be easy Nti wo mmerɛ mbaaeɛ a twɛn wo season Don't be greedy, slow the speeding Ɛyɛ a kɔ no bɔkɔɔ, brɛɛbrɛɛ, na wobɛduru 'Cause your slow motion is better than no motion Do something, take a notion, ei 'Cause life be you, so live it, stop belittling So, do what you can do Choose the hard way and struggle And if e be for you through hard work and determination, ah Give it to Baba (Baba) All the praise for Baba (Baba) Give it to baba, eh (Baba) Ɛyɛ a kae baabi a wofire (Baba eh) Hɛni ojɛ ni okɛɛ ha, Baba (Baba) Give it to Baba (Baba) All the praise for Baba, eh (Baba) Give it to Baba (Baba, eh) Give it to Baba (Baba) All the praise for Baba (Baba) Give it to Baba, eh (Baba) Ɛyɛ a kae baabi a wofire (Baba eh) Hɛni ojɛ ni okɛɛ ha, Baba (Baba) Give it to, Baba (Baba) All the praise for Baba, eh (Baba) Give it to baba (Baba, eh) E no be you dey do something E be God wey dey make man dey shine Sometimes, you no even get a dime But you dey chop pɛpɛɛpɛ Ɛnnɛ wayi bi ato wo nan so Ɛno nti today, no more kanzo 'Cause life just be you and how you ɡo live am So, if e dey be for you a Give it to Baba (Baba) All the praise for Baba (Baba) Give it to Baba, eh (Baba) Ɛyɛ a kae baabi a wofire (Baba eh) Hɛni ojɛ ni okɛɛ ha Baba (Baba) Give it to Baba (Baba) All the praise for Baba, eh (Baba) Give it to Baba (Baba, eh) Give it to Baba (Baba) All the praise for Baba (Baba) Give it to Baba, eh (Baba) Ɛyɛ a kae baabi a wofire (Baba, eh) Hɛni ojɛ ni okɛɛ ha Baba (Baba) Give it to Baba (Baba) All the praise for Baba, eh (Baba) Give it to Baba (Baba, eh) Bisa Kdei
Writer(s): Derrick Abaitey Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out