Lyrics

wetin i dey find nor b wetin u dey find wetin i wan b nor b wetin u become eh why una dey look into my life eh my broda we nor b desame eh you wey i dey find i say u nor sabi eh everynite nd day dem dey pray for my downfall say wetin i find nor b wetin u dey find my broda eh am a ruler eh are u a ruler eh are u a ruler eh am a ruler eh are u a ruler eh am just bad boy from a very good home eh my family nd frnds knw see i left dem to stay on my own bt nw rite nw i dey make dem home na me dey make my mama dey feel at home see my family dey feel at home see dis pikin wey piple dem bone say rite nw i dey make dem dey wait see my life i nor get any shaking me nd God don sign undertaking dis my blessings cannot be taking notin cn do me i b God pikin am a ruler eh eh eh am a ruler eh eh eh wetin i dey do nor b wetin u find wetin i wan be nor be wetin you u become eh why una jst dey look into my life eh me nd u nor be dsame eh d way i dey find u nor sabi eh everytime u wana clumbered eh everybody make una jst leave me eh
Writer(s): Inetimi Odon Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out