Listen to Local Champion by Nneka

Local Champion

Nneka

R&B/Soul

2,919 Shazams

Lyrics

Shebi I be half-caste, because I carry colour follow body, borrow pose Shebi I be villager, because I get swag wey Lagos woman no get You talk say I be illiterate because I get Waffi attitude for inside my blood I no go lie, I tried to adjust to your oyibo Lagos style, but I failed I be Naija reggae I be Warri reggae Dem born me near Okporikoko village I be Warri reggae Dem say I be Waffi mugu But dem see me for your Lagos city poster Waffi reggae (Naija) I be Naija reggae (reggae) Dem born me near Okporikoko village I be Warri reggae (Naija) Dem say I be Waffi mugu (reggae) But dem see me for your Lagos city poster But make we no lie, na you talk say my food resemble mama put own But you must confess, na my local way dey sweet you pass Shebi you dey miss me now, 'cause I no wear skirt, koi-koi shoe and weave-on Because I no like your flashy way, you dump originality, dump, dump me I be Naija reggae I be Warri reggae Dem born me near Okporikoko village I be Warri reggae Dem say I be Waffi mugu But dem see me for your Lagos city poster Waffi reggae (Naija) I be Naija reggae (reggae, reggae) Dem born me near Okporikoko village I be Warri reggae (Naija) Dem say I be Waffi mugu (Naija, Naija) But dem see me for your Lagos city poster Naija reggae (I be) Warri reggae (Waffi) Dem born me near Okporikoko village (waffi oh, ah wey dey craze for head) Warri reggae Waffi reggae Dem see me for your Lagos city poster (yeah, yeah, yeah, yeah) I be Naija reggae I be Warri reggae Dem born me near Okporikoko village (I be) I be Warri reggae Dem say I be Waffi mugu But dem see me for your Lagos city poster Waffi reggae (Naija) I be Naija reggae (reggae, reggae) Dem born me near Okporikoko village I be Warri reggae (Naija) Dem say I be Waffi mugu (Naija, Naija) But dem see me for your Lagos city poster (reggae)
Writer(s): Mounir Maarouf, Blaise Batisse, Nneka-lucia Egbuna Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out