Texty

Haa Odia Kola... boy Story story... (Story!!!) Ha! See, ehn I know say without you this journey for no begin How you dey nah, shey your shop still dey go You go wan ask me about church, mumsy I still dey go I know say brothers for church go dey ask of me Child of the world, many of them go don curse me And even pastors go don dey use me preach sermon They go wan paint me, make them use crayon But mumsy e get wetin I confess If this rapping is a sin, then I can't repent Cos na for church wey I start to dey write these lines Monday bible studies, my jotter na witness Let it be known, before they start count my sin Say my greatest crime ever na to chase my dream I am out here looking for the side wey green Na my script I dey write, I just dey act the film So mumsy forget wetin they tell you When this hustle don pay na them Go still show you The only thing wey you owe me na those prayers Cos future bright pass shop wey dey sell stainless Journey of a thousand miles no be today mummy pray for me (Otua ka odi) Everwhere go stew, but my brother you have to buy curry (Ije, Ije) My prayer everyday nah to see mama (ha) Dripping everyday in her gucci and prada Life no be beans omo life no be akara The only thing you owe me everyday my mama Nah to pray for me (Otua ka odi, He!, Ekpere kam choro) Make you pray for me (Otua ka odi se!, So ekpere kam choro) He! Hello mumsy, echefubem mgbe ino ndida well Ina-aku n' road side mummy inwero shop then Rice ofeaku ya na stew ka iji zuom n' schoool Okwa nkwere gi nkwa n' nga eme gi proud soon Echefuna, Okwa isi n' nga eficha gi anya mmiri Okwa isi n' emecha n' uwa ga n' agba nwa gi nkiri Obidogo, Oh nwayo nwayo ude nwa gi na-edezi Mummy juo ese n' ogbe ka ifu n' akukom ka ana echezi Chukwu nonso, anum n' o akukom na efe Nwa nwanyi Deeper Life kita oyego isi ya eye Everyday so n' tv ka anyi na-afuzi ya now Inu succeess adiro easy mana ogetego gown So mumsy Ezurom ori, onwero onye nnara nke ya So akaraka aka kam chuga n' eche ka ukwa daa ma oruo oge ya Echufuna all your prayers will never be in vain Amam n' imurom with a silver spoon mana nga egote ten Journey of a thousand miles no be today mummy pray for me (Otua ka odi) Everwhere go stew but my brother you have to buy curry (Ije, Ije) My prayer everyday na to see mama (Ha) Dripping everyday in her gucci and prada Life no be beans omo life no be akara The only thing you owe me everyday my mama Na to pray for me (Otua ka odi, He!, Ekpere kam choro) Make you Pray for me (Otua ka odi se!, So ekpere kam choro) Mu... (Ha! Odia!!) Make you pray for me (So ekpere kam cho) Mummy mummy mummy Make you pray for me (Nwanyi oma) Make you wish me well (He! So ekpere kam cho) Kola... boy, odia.
Writer(s): Victor Chinonso Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out