Musikvideo

Musikvideo

Credits

PERFORMING ARTISTS
HNYKXN
HNYKXN
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Uche Henry
Uche Henry
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Emmanuel Rockz
Emmanuel Rockz
Producer

Songtexte

If you leave kasala don burst
Bullet gunshot
My body don shut down
Loving you
Steady loving you Bae
Like sey you use juju
Attitude
Wey you gimme last night
Don make me mezebu
Swear it’s true, swear it’s true
Loving you
Steady loving you bae don make me mezebu
Hope it is not too wild
If I choke you out
Pose for the gram 2 times
Steady going viral
Hate to hold you down
My baby, no be lie
Allow me to free your mind
Race oo Race oo
Chasing you girl for days oo
Wait oo Wait oo
Swear I can’t feel my face oo
Craze oo Craze oo
All for you bae I craze oo
If you leave kasala don burst
Bullet gunshot
My body don shut down
My body don shut down
If you leave kasala don burst
Bullet gunshot
My body don shut down
Rhythm to my tune
Pluck my strings
Reggae till I blue
Nah nah nah
I been dey hold myself
But body no be firewood I swear
Ooh ooh yeah
Hmmm, right there
Use your hand caress my hair
My hand for your chest
Na there I won end oo
Hope it is not too wild
If I choke you out
Pose for the gram 2 times
Steady going viral
Hate to hold you down
My baby, no be lie
Allow me to free your mind
Race oo Race oo
Chasing you girl for days oo
Wait oo Wait oo
Swear I can’t feel my face oo
Craze oo Craze oo
All for you bae I craze oo
If you leave kasala don burst
Bullet gunshot
My body don shut down
My body don shut down
If you leave kasala don burst
Bullet gunshot
My body don shut down
Written by: Uche Henry
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...