Songtexte

My girl, sey me I never see your kind E be for your lov girl I be waiting and I no lie You sweet like tuwo shinkafa oo Mami mi adore your captivating You carry face and character You too fine your body come marama If you want we go fly to maraba omo sho ma wa sun gbalaja oo I getty girls for canada But e be you wey I wan dey parapa If them like make them fall for Shalanga o Omo sho ma wa sun gbalaja o Ah maria girl you are all I think of yeah All I think of yeah oo Ah maria girl you too fine like kilode Fine like kilode yeah yeah oo Girly e be you me wan call my shawty I wan dey with you when it's cold and sunny You cool lu my pressure down You cool lu my pressure down I know oo Low waist Na you go empty my pocket For like to plug my socket Baby girl you high me pass mo gbe You carry face and character You too fine your body come marama If you want we go fly to maraba Omo sho ma wa sun gbalaja o I getty girls for canada But e be you wey I wan Dey parapa If them like make them fall for Shalanga o Omo sho ma wa sun gbalaja o Ah Maria girl you are all I think of Yeah All I think of yeah oo Ah Maria girl you too fine like kilode Fine like kilode yeah yeah oh Ah Maria girl you are all I think of Yeah All I think of yeah oo Ah Maria girl you too fine like kilode Fine like kilode yeah yeah oh
Writer(s): Alexander Adewunmi Adelabu, Prince Oghenemine Omoferi, Akerejora Daniel Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out