album cover
Vanity
album cover
Vanity wurde am 14. Oktober 2023 von TUNEUPMUZIK als Teil des Albums Vanity - Single veröffentlicht
14. Oktober 2023
LabelTUNEUPMUZIK
SpracheEnglish
BPM107
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Songtexte

If u talk am as e be one day u go payn
If u no talk as e be one day u go payn
So why bother
This life na one no another
Na all the street we dey cover
Dem knows me for my area
Ale Le o Ale le o
Bad energy Ale Le o Ale Le o
Far away Far away
Bad energy Far away Far away o
When I reason reason
and I no fit think something right
I just pick my top and
I put on something toh nice
I no fit kii myself aye kan lo wa
Ma mu eguro memu
to brighten my eyes
Ma je orimi I no wan know tomorrow
Enjoyment no free me
I can't give up na na na
Emi a elevate when the day reach
I get people wey I dedicate to
When it is raining or it is shinning
I can't give up na na
Ale Le o Ale le o
Bad energy Ale Le o Ale Le o
Far away Far away
Bad energy Far away Far away o
Ale Le o Ale le o
Bad energy Ale Le o Ale Le o
Far away Far away
Bad energy Far away Far away o
Written by: Anibi Mamame Titilayo

Loading...