Songtexte

I go put am abi? Fine boy Shmurda, yeah Movement pon this one, aya Fine boy Bella (It's Kezyklef productions) Movement, payan payan orisa Ayy-yy It's a good vibes when we choko Roll up with my gee, man, no shakin' (aya) Double eyes red, that's the logo Like I'm married to the game but no shakin' Bella Shurmda, we the badder, yeah Iwo Dangbana Orisa, aya Dope money, DMG family Me, the lyrical anaconda Plenty money ina bullion van Goons all around me wey dey blow me, ceiling fan I dey with Mary Jane, me no sober I hope you familiar with Sativa (aya-aya-ya, aya) Ooh-ooh, I hope you wanna choko Pass me the lighter, make I light up Come and choko Give me the rizla, make I roll up Ayy-ayy, I hope you wanna choko Pass me the lighter, make I light up Ayy-ayy, come and choko Come with your rizla (gbule) 24 seven lafin flex K'awon t'emi wo'le All of my goons on deck DMG, me the top member Lagos cities been expect the boy, y'all remember, ah Oti gbeff, Pella Shina Sh'omo 'bi ton lo k'oma shi'na? Niggas get high, reason wild like a demon Emi l'oga iyayin 'nu game, k'ema jiyan K'oni shee toje but, oka afo So why you nigga lookin' for my downfall? Emi ko l'ema stop, malo ja'na m'oko danfo You know who dey yarn? malo s'oro t'emi banfo So you don't love me, make you pack and go hell (go hell) Me dey pray make the gang grow well (grow well) I go take am personal but I no be P Square I been on my way, but I'm gone far, this year (gbule) Ooh-ooh, I hope you wanna choko Pass me the lighter, make I light up Come and choko Give me the rizla, make I roll up Ayy-ayy, I hope you wanna choko Pass me the lighter, make I light up Ayy-ayy, come and choko Come with your rizla Anabella, I know you like Sativa Come and smoke 'til we pass out Pany'-pany', Movement and Dangbana Orisa Come and join goons and gang-gang Maami mi, I'm used to this Can't you see I'm a king of the street? yeah We dey choko in peace, ah Come and cruise with me I be burnin' fire baby, yayy, sun mo mi Yayy, sun mo mi, yayy, sun mo mi Come with your lighter baby yayy, sun mo mi Yayy, sun mo mi, yayy, sun mo mi Party with no nicker baby yayy, sun mo mi Yayy, sun mo mi, yayy, sun mo mi Mammi, I dey choko in peace Yayy, sun mo mi, yayy, sun mo mi It's a good vibes when we choko (we choko) Roll up with my gee, man, no shakin' (oh-yeah) Double eyes red, that's the logo Like I'm married to the game but no shakin' Bella Shurmda, we the badder, yeah Iwo Dangbana Orisa, aya Dope money, DMG family Me, the lyrical anaconda Plenty money ina bullion van Goons all around me wey dey blow me, ceiling fan I dey with Mary Jane, me no sober I hope you familiar with Sativa (aya-aya-ya, aya) Ooh-ooh, I hope you wanna choko Pass me the lighter, make I light up Come and choko Give me the rizla, make I roll up Ayy-ayy, I hope you wanna choko Pass me the lighter, make I light up Ayy-ayy, come and choko Come with your rizla (Extraordinar') (It's Kezyklef productions)
Writer(s): Oladotun Orimogunje Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out