Musikvideo
Musikvideo
Credits
PERFORMING ARTISTS
Gee ovadoz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Chiemerie Godwin Udeogu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Gee ovadoz
Executive Producer
Chiemerie Godwin Udeogu
Producer
Songtexte
Ifum ebe nno eli ife nwanne o
Ndi mgbu Amamu imi Nwanne o
Ndi Nwa atuo down o Nwanne o
Onye abuna maraife biko o
No dulling
Make me tell you, me i be bad fegge boy, no Forming
When we fall in dem man know we no Come Play no balling
Everybody know say we no ever say no Sorry
On a mission me I no go gree for
Any body wey dey sleep on me
Any body wey no believe say we go win
Me go make sure dem go dey place their Bets On me
When You hear the Gbedu start to gbebody
Oya oya oya
Ifum ebe nno eli ife nwanne o
Ndi mgbu Amamu imi Nwanne o
Ndi Nwa atuo down o Nwanne o
Onye abuna maraife biko o
Ifum ebe nno eli ife nwanne o
Ndi mgbu Amamu imi Nwanne o
Ndi Nwa atuo down o Nwanne o
Onye abuna maraife biko o
Otu nkwo boys we breaking the law
Rocking Michelle and Christian Dior
Ndi Nwa bia mgbowa di door
Ndi eke bia nnukwu otilo
Where my Colorado
Call my dealer make him bring my Colorado oh Oooh
Where my Colorado
Call my dealer make him bring my Colorado oh Oooh
Any where the money dey
Na where me dey
Don't chat if it's not about the pay
Bad energy far away, from where me dey
No come close if the vibing not the same
So Make me tell you one gist
When me dey my street
Everybody wanna chill and then smoke Some weed
Na only 046, turn a shoprite bonk, where men Dem a come to dey kpor daily
To be real me never clicked a glock
I let ma Hommie game do the dirty work
Check my rating, everyday me hustling for The Block
We no ever say no sorry to dem opps
To be real me never clicked a glock
I let ma Hommie game do the dirty work
Check my rating, everyday me hustling for The Block
We no ever say no sorry to dem opps
Ifum ebe nno eli ife nwanne o
Ndi mgbu Amamu imi Nwanne o
Ndi Nwa atuo down o Nwanne o
Onye abuna maraife biko o
Ifum ebe nno eli ife nwanne o
Ndi mgbu Amamu imi Nwanne o
Ndi Nwa atuo down o Nwanne o
Onye abuna maraife biko o
Written by: Chiemerie Godwin Udeogu


