Musikvideo

Musikvideo

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Oben Joseph
Oben Joseph
Songwriter

Songtexte

Yeah yeah ehh
Yeah yeah ehhh
I don't want to tell you a story
I just want to tell you my mind
Person wey no sabi go think say na tori
But na you for my life, I want to carry you go oh oh!
Oh my lady ehhh, I want to carry you go
Oh my lady ehhh, I want to carry you flow oh, oh my lady ehhh
Killie killie killie killie, killie, killie
K!lling me K!lling me K!lling me
Oh my lady eh, oh no no
Ahh!!!
Girl you got me running to your arms
I'm not asking for too much involve me in your plans
You give me reason to see that the hope is still alive
Is a different kinda feeling when i look into your eyes
My ride or die chic me and you on the road
I'll always keep you warm wen it's cold
Straight to the point i go buy you bone straight
And i go still dey make you feel young wen we old
Yeah, i close my eyes and i see you
Late night date got you dressed in a see through
I feel you, do you feel me too?
Crazy how your body hot but you stay cool
The smile on your face now is priceless
Make i no come go annoy you the slightest
Your the closet thing to perfect
How do you say 'my queen' in your dialect
I don't want to tell you a story
I just want to tell you my mind
Person wey no sabi go think say na tori
But na you for my life, I want to carry you go oh oh!
Oh my lady ehhh, I want to carry you go
Oh my lady ehhh, I want to carry you flow oh
Oh my lady ehhh
Killie killie killie killie, killie, killie
K!lling me Klling me Klling me
Oh my lady eh, oh no no
No two face to a coin but
I just wanna say that your my African queen
Your my moonlight in the dark
Whenever i feel lost you would point to the stars
If you put nobody else above me
Show me, abi i dey craze make i no gree
If na servicing omo na 5G
I dont wanna keep it in a low you see na high key
I can barely hold maself, your so tempting
Without you i'm feeling so empty
You don dey wound me since na show mercy
This one na full package of Gods blessing
The smile on your face now is priceless
Make i no come go annoy you the slightest
Your the closest thing to perfect
How do you say 'I love you' in your dialect?
I don't want to tell you a story
I just want to tell you my mind
Person wey no sabi go think say na tori
But na you for my life, I want to carry you go oh oh!
Oh my lady ehhh, I want to carry you go
I want to carry you flow oh
Written by: Oben Joseph
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...