album cover
WISE UP
149
Afro-Beat
WISE UP wurde am 19. Dezember 2025 von URBAN CITY als Teil des Albums WISE UP - Single veröffentlicht
album cover
Veröffentlichungsdatum19. Dezember 2025
LabelURBAN CITY
SpracheEnglish
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie
BPM111

Credits

PERFORMING ARTISTS
Chukwudi Daniel Ubido
Chukwudi Daniel Ubido
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Chukwudi Daniel Ubido
Chukwudi Daniel Ubido
Songwriter
Chukwudi Martins Uche
Chukwudi Martins Uche
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Chukwudi Martins Uche
Chukwudi Martins Uche
Producer
MILLAMIX
MILLAMIX
Mastering Engineer

Songtexte

Uhhhhhh…
Oooo yeah
Oh it's Mo
Kukuruku
That thing you dey hide for me
Hmmmmm
No dey hard for me
Hmmmmm
But you look good to me
Na him make at time I calm down
Wetin be sex I never sex
Come dey style for me
Hmmmmm
Say na platonic
Hmmmmm
Abeg I don wise up
I don wise up
I don wise up
I don wise up
I don wise up
No more nonsense
Me I don try
Make you no go think say
Ori mi o kpe kpe
But when I send the raba
E dey enter enter enter
Roll me blunt
Me I light up
Feeling like I messed up
Spending the kpa
While you dey dance sensima
Eh yeah
Kinimoshe
Kinimoshe
Enter Palm Pay
Enter Palm Pay
Where the cash dey
Where the cash dey
Where the money dey
Where the money dey
Kinimoshe
Kinimoshe
Enter Palm Pay
Enter Palm Pay
Where the money dey
Where the money dey
Where the cash dey dey
But the baddie dikwa different sha
Ibadi yen gbon sensenlense
Enter motor make you sempe
Make you sempe
I go make you nice up
Ehhhh ehhhh
Straight to my penthouse
If I tell you matter
You go mental
When I te si na pot
You go like am
Te si na, te si na pot
You go, you go, you go
Normally as international
Boy from Africa
Cash e yakpa
If you no carry me dey kpa
I for leave am
Why you come dey act like a diva
International boy from Africa
Boy from Africa
Money na water
Normally I for leave am
Why you come dey act like a diva
Kinimoshe
Kinimoshe
Enter Palm Pay
Enter Palm Pay
Where the cash dey
Where the cash dey
Where the money dey
Where the money dey
Kinimoshe
Kinimoshe
Enter Palm Pay
Enter Palm Pay
Where the money dey
Where the money dey
Where the cash dey
Where the cash dey
Kinimoshe
Kinimoshe
Hmmmmmm
Where the cash dey
Where the cash dey
Hmmmmm
Kinimoshe
Kinimoshe
Hmmmmmm
Where the money dey
Where the money dey
Where the cash dey
Where the cash dey
Oh yeah!
Written by: Chukwudi Daniel Ubido, Chukwudi Martins Uche
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...