album cover
VIBES
album cover
VIBES wurde am 30. Oktober 2026 von URBAN CITY als Teil des Albums VIBES - Single veröffentlicht
Veröffentlicht30. Oktober 2026
LabelURBAN CITY
SpracheEnglish
BPM106
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Songtexte

International Boy
Anything wey go kill my joy
I pray make e no come my way
Only money matter, me I want to concentrate
No let no principality to come my way, yeah
I say make una give me space
Shey na dem talk say I no go find myself?
But as the rhythm dey play, Olorun
All of dem dey feel am now
'Cause if you never go
Omo, you no go know, oh
That's why me, I really wanna let you know, oh
No bad vibes, that's the policy
And don't you fuck with my patience
No dey whine me
'Cause if you never go
Omo, you no go know, oh
That's why me, I really wanna let you know, oh
No bad vibes, that's the policy
And don't you fuck with my patience
I dey outside
Me and my guys
You can see me outside
E sure me like die
The energy high
So don't come killing my vibe
I dey outside
Me and my guys
You can see me outside
E sure me like die
The energy high
So don't come killing my vibe
Hmmmmm
I be on the road
Always on the road
Steady on my grind
I dey hustle for the dough
Never on the low
My paper never low
Oil dey my head
I dey always compose
'Cause nobody feeling my pain
When I dey hustling
Night and day
Reaching for the stars
Me I dey day by day
See, a dem dem no fit to run my race
Run my race now
'Cause if you never go
Omo, you no go know, oh
That's why me, I really wanna let you know, oh
No bad vibes, that's the policy
And don't you fuck with my patience
No dey whine me
'Cause if you never go
Omo, you no go know, oh
That's why me, I really wanna let you know, oh
No bad vibes, that's the policy
And don't you fuck with my patience
I dey outside
Me and my guys
You can see me outside
E sure me like die
The energy high
So don't come killing my vibe
I dey outside
Me and my guys
You can see me outside
E sure me like die
The energy high
So don't come killing my vibe
Hmmmmm
Written by: Chukwudi Ubido Daniel, Odenu Praise

Loading...