album cover
Maria
album cover
Maria wurde am 21. November 2025 von Kycker Music als Teil des Albums Signs - EP veröffentlicht
Released21. November 2025
LabelKycker Music
SpracheEnglish
BPM
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Songtexte

Ou ah eh
Maria ou ah eh
Butter my shoe ah eh
Maria ou
Ou ah eh
Maria ou ah eh
Butter my shoe ah eh
Maria ou
 
Sculobi obi
obi baby
Give me that love
That special loving
So many things
I fit to give to you
Olisadebe
If e reach you I no fit compare
Na only you I see for my head
My baby girl
I no fit concentrate
Oh no
 
Gimme that love
Gimme that sugar
Something must to kill ah man
Okay my brother
Nobody fit understand
What a man feella
Carry you for biggie head
 
Maria Maria
Maria Maria
We make a special kind of story
Of story
Maria Maria oh no
Maria Maria
Dem no Dey find this love for oshodi
For oshodi
Maria Maria noh
Noh noh noh noh
Maria Maria
We make a special kind of story
Of story
 
Maria sem
Maria sempe
The gbedu na ko
The gbedu na ko ko
Na wetin man love
Na wetin man go follow
Maria don finish
She finish my so so
 
Bridge :
Gimme that love
Gimme that sugar
Something must to kill ah man
Okay my brother
Nobody fit understand
What a man feella
Carry you for biggie head
 
Maria Maria
Maria Maria
We make a special kind of story
Of story
Maria Maria noh
Noh noh noh noh
Maria Maria
Dem no Dey find this love for oshodi
For oshodi
Maria Maria
Maria Maria
Dem no Dey find this love for oshodi
For oshodi
Yeah
Written by: Grant Onobun
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...