album cover
Category
album cover
Category wurde am 1. Juli 2012 von Trybe Records als Teil des Albums Undeniable veröffentlicht
Released1. Juli 2012
LabelTrybe Records
SpracheEnglish
BPM125
Melodizität
Akustizität
Valence
Tanzbarkeit
Energie

Songtexte

Yeah, whoa-oh-oh
ELDee-e-e-e-e-e
Hey, hey, hey, hey
Hey, hey, hey, hey
(Beats by Sarz)
I'm a big boy, mi o humble oh
Stay in the place, ma fumble oh
Wetin you dey yan, to n munble oh?
Ma fun e' ifoti, wa tumble oh
You no dey look face ni?
I wan know shey you dey craze ni?
You, you-you don't know your place ni?
Abi you wan chop disgrace ni?
Owó yapa o, o yapa for everybody
Ona yapa, o yapa, e-e-everybody can flex
Omo yapa, won yapa for everybody
Aiye yapa, o yapa, o yapa
Me and you no dey for the same category, category
Me and you no share the same life story, life story
Because emi nj'aye (j'aye loo)
Mo na'wo (na'wo loo)
Mo n shayo (shayo loo)
Mo de le sh'omo (sh'omo loo)
Emi ma n j'aye (s'áyé loo)
Mo na'wo (na'wo loo)
Mo n shayo (shayo lo)
Mo de le sh'omo (sh'omo loo)
As you see me so, no be today I begin dey flow
E don tey wey I don dey singy so
From amateur, na him I turn to pro
I turn to pro, I don dey hustle oh
Lagos to London to Mexico
I dey s'ise kiri and collect my dough
That's why I fit to joloff dey go, joloff dey go oh-oh-oh
Owó yapa, o yapa for everybody
Ona yapa, o yapa, e-e-everybody can flex
Omo yapa, won yapa for everybody
Aye yapa, o yapa, o yapa
Me and you no dey for the same category, category
Me and you no share the same life story, life story
Because emi nj'aye (j'aye loo)
Mo na'wo (na'wo loo)
Mo n shayo (shayo loo)
Mo de le sh'omo (sh'omo loo)
Emi ma n j'aye (s'áyé loo)
Mo na'wo (na'wo loo)
Mo n shayo (shayo lo)
Mo de le sh'omo (sh'omo loo)
Owó yapa, o yapa for everybody
Ona yapa, o yapa, e-e-everybody can flex
Omo yapa won yapa for everybody
Aye yapa, o yapa, o yapa
Me and you no dey for the same category, category
Me and you no share the same life story, life story
Because emi nj'aye (j'aye loo)
Mo na'wo (na'wo loo)
Mo n shayo (shayo loo)
Mo de le sh'omo (sh'omo loo)
Emi ma n j'aye (s'áyé loo)
Mo na'wo (na'wo loo)
Mo n shayo (shayo lo)
Mo de le sh'omo (sh'omo loo)
ELDee-e-e-e-e-e, e-e-e-e
ELDee-e-e-e-e-e, e-e-e-e
Me and you no dey for the same category, category
Me and you no share the same life story, life story
Because emi nj'aye (j'aye loo)
Mo na'wo (na'wo loo)
Mo n shayo (shayo loo)
Mo de le sh'omo (sh'omo loo)
Emi ma n j'aye (s'áyé loo)
Mo na'wo (na'wo loo)
Mo n shayo (shayo lo)
Mo de le sh'omo (sh'omo loo)
ELDee-e-e-e-e-e
Written by: Dabiri Sikirullahi Olanrewaju, Osabuohien Osaretin
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...