Lyrics

Chineke Nna emegokwa nwa ogbenye Ezege Everyday by day i just dey celebrate oh(eh) Everything i do e just dey penetrate oh I just want to say o thank you Jehova oh See i'm living large i get Angels o for my gate oh Never forget where i come from na from ghetto (eeh) Oh no no no no no no no no no no (aah) I just want to say o thank you Jehova oh (eeh) Buru ekene riwo otuto Fada Fada eeeh (Fada Fada eeeh) A di kwam Loyal o Fada Fada eeeh (Fada Fada eeeh) I'maputa iru ogu nwanne belu ebelu Anyi kolu gi ife anyi fulu nwanne you must kwere See i come from East enter street brother you know Ezi'm ife i turn to beast nwanne you already know I'ma na onye ahu nyelu'm ndu nga efe ya efe (Eze ebeghebi) Onye ahu nyelu'm ego nga eto ya oh (Eze ebeghebi) I'ma na ndi akpo kpalu'm boot nga ese ha ese (Ndi okpoloo) Asa ahu kpalu'm boot nga ako ha o (Asa okpoloo) I came saw and conquer All of them just dey wonder Some wish ka mu ba nye under (at all) I fire them with thunder Nwa na akuzi kwanu nujuu(oh no no noo no) Ma na ochie uuuu!! I cover myself ooh Maka Chineke Nna emegokwa nwa ogbenye Ezege Everyday by day i just dey celebrate oh(eh) Everything i do e just dey penetrate oh I just want to say o thank you Jehova oh See i'm living large i get Angels o for my gate oh Never forget where i come from na from ghetto (eeh) Oh no no no no no no no no no no (aah) I just want to say o thank you Jehova oh (eeh) Buru ekene riwo otuto Fada Fada eeeh (Fada Fada eeeh) A di kwam Loyal o Fada Fada eeeh (Fada Fada eeeh) I buy moto i dey travel go obodo oyibo Na Private Jet remain for me Baba you know Okwudili biko bia na eba take e photo E no easy to dey chill with Governor Ambode Na Father figure the Governor e be to me oh Since i lost my daddy na him e don adopt me oh I say gone are the days wey owu dey hugi me (at alL) Right about now all the Chiks dey chimgum me I thank Jehova Agu n'eche mba akanchawa oh(akanchawa) Na Pounds and dollars me and my guys dey take shower oh (Akanchawa) Oya walele where you dey oh (walele eeh) Phyno Obago where u dey oh (walele eeh) Maka Chineke Nna emegokwa nwa ogbenye Ezege Everyday by day i just dey celebrate oh(eh) Everything i do e just dey penetrate oh I just want to say o thank you Jehova oh See i'm living large i get Angels o for my gate oh Never forget where i come from na from ghetto (eeh) Oh no no no no no no no no no no (aah) I just want to say o thank you Jehova oh (eeh) Buru ekene riwo otuto Fada Fada eeeh (Fada Fada eeeh) A di kwam Loyal o Fada Fada eeeh (Fada Fada eeeh) Sir Emeka Ofo ibu onye nna(Fada Fada eeh) Otunba kiala n'ibu onye nna(Fada Fada eeh) Ogbuefi Chukwu n'eke Okezie Ikpeazu Gburur gburu Ifeanyi Uba (Fada Fada eeh) Willi Obiano na Olu gi (Fada Fada eeh)
Writer(s): Sunday Ginikachukwu Nweke, Olamide Gbenga Adedeji, Chibuzor Nelson Azubuike Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out