Music Video

2Kingz - Bend Down Feat. Timaya & Patoranking (Official Video)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
2kingz
2kingz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
2kingz
2kingz
Songwriter

Lyrics

Wete ya Shout out to the people wey dey say i no go make am But right the people anything i do dem love am Back inna the days demah say me i dey fake am Anytime wen i come say mah ladies demah feel am Shout out to my hommies and the fellas wey dey doubt Shout out to the people wey dey run up their mouth Back inna the days demah call the boy na tout Anytime wen i come say the people demah shout (ey) Back inna the days demah say the boy e dey denge pose Now wen dem see me everybody the people demah dey puck nose (hey) Cos am overdose, make una leave them to pucknose (hey) Dem dey pucknose, am too busy make then pucknose (Say) Anytime i come, say ma people demah know say the boy e dey go hard o (oh) Anytime i come say me people demah bend down wen i dey go hard o Omoge (ah ah) Bend down (bend down) Me i love the way you bend down (bend down, wayasay) Bend down, me i love the way you bend down
Writer(s): Inetimi Odon, Patrick Nnaemeka Okorie Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out