Lyrics

Dem no born me with silver spoon, my beginning rough o chale I no enjoy my life like other children at all I grow up myself o, I hustle taya o Person wey get ambition no dey wait for manna o Wuru-wuru to the answer (wuru-wuru to the answer, oh) Mago-mago no be the way (wayo no be the answer, oh) Stop wasting your time o, no play with your future All man for hin sef o, no shortcut o Abeg (oh-oh) Abeg, brother, abeg (Ma-ma ja le o) ma ja le o Abeg (oh-oh) Abeg, sister, abeg (No shortcut, oh) no shortcut oh, abeg You sit down for house oh, dey beg-beg for money Pablo alakori, padi jawo fine bara No dey rush lo-lo, some things dey take time o To be a man o, my brother o, ko easy Wuru-wuru to the answer (wuru-wuru to the answer, oh) Mago-mago no be the way (wayo no be the answer, oh) Stop wasting your time o, no play with your future All man for hin sef o, no shortcut o Abeg (oh-oh) Abeg, brother, abeg (Ma-ma ja le o) ma ja le o Abeg (oh-oh) Abeg, sister, abeg (No shortcut, oh) no shortcut oh, abeg Ireje osi nu foto, oun o se lomagba You no do anything, but you want to hammer I sorry for you ah, I'm sorry for you, my brother No play yourself oh, time dey run o away Wuru-wuru to the answer (wuru-wuru to the answer, oh) Mago-mago no be the way (wayo no be the answer, oh) Stop wasting your time o, no play with your future All man for hin sef o, no shortcut o Abeg (oh-oh) Abeg, brother, abeg (Ma-ma ja le o) ma ja le o Abeg (oh-oh) Abeg, sister, abeg (No shortcut, oh) no shortcut oh, abeg Oh, na, na, na, abeg o Adekunle Gold (abeg, oh-oh, abeg) Para, para, para (abeg) Para, para, para (oh-oh, abeg)
Writer(s): Writer Unknown, Adekunle Kosoko Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out