Lyrics

Ah alahaji If u give me your love baby i no go choko Turn around make i comot sumtin for ur back oh(sumtin for ur back oh) And i the, like the way u dey enter the motor. I don choko oh I don choko choko eyy Oh no no no no no oooo I like it wen ur body the hold oo Oh no no no no nooo Folake come and comaro oo Oh no no no oo i no go ever live u waka oo Oh no no no ooo i say u are they one for me Ekpe di kpe kpe Shi kpa mi oo do kpe kpe, iyawo senre re re, i like the way u do ge geh ooo For ur information i get the connection nw u know for ma heart you win the election Say my decision, occupation, indication Ye ye And if you give me ur love if you give me ur love baby i no go choko (Turn around) turn around make i comot sumtin for ur back oo (sumtin for ur back oo) And i the, like the way u dey enter the motor, I don choko I don choko choko eyy Oh no no no no no oooo I like it wen ur body the hold oo Oh no no no no nooo Folake come and comaro oo Oh no no no oo i no go ever live u waka oo Oh no no no ooo i say u are they one for me Oh no no Oh no no noooo (Cuz if u let me stop) Oh no no oh Baby cooperate oo me nd u we correct oo Since i indicate oo say na u wey me want oo You cannot regret oo sixty two times dat we met o ye eh Baby ashimeko dama ole le ma yoo If u give me ur love oo If u give me ur love baby i no go choko (turn around)Turn around make i comot sumtin for ur back oo(sumtin for ur back oo) And i the, like the way u dey enter the motor I don choko I don choko choko eyy Oh no no no no no oooo I like it wen ur body the hold oo Oh no no no no nooo Folake come and comaro oo Oh no no no oo i no go ever live u waka oo Oh no no no ooo i say u are they one for me You are the one You are the one You are the one You are the one You are the one You are the one (for me) You are the one (for me) You are the one (for me) You are the one for the man Slimdady
Writer(s): Kelechukwu Augustine Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out