Lyrics

Testing microphone eh Terry G testing microphone eh Oya start to jolly eh Oh Lord eh eh The way she dey whine up her waist E dey make me dey craze dey go, eh Make you dey like to dey wangolo, wangolo, wangolo eh Oya whine eh, whine eh, whine eh Oya whine eh eh Oya make you dey walangolo eh Walangolo eh eh Omoge je kin sangolo, je kin sangolo, je kin sangolo oh eh Sun mo mi je kin sangolo Je kin sangolo Oh Lord eh Chai, the way she dey whine up her waist Chai, make Terry G to dey craze Make me to embrace her waist To dey start to dey grab, I dey want to misbehave Chai, ay, I go grief Omo no dey force because I don dey haiz Hey tile kalangolo Make my brain to want to dey skimpololo kai Me I no be Mallam Spicey Me I no dey stop on the fourth bar over Chai me I dey do even na hala Even na koloba Even na style I go drop am Chai, I go make dem to dey high Make dem to dey want to dey feel as say I high But still me I dey talk my rhymes I dey make dem to dey walangolo eh Chai Oya tile tile walangolo eh, walangolo eh eh Tile tile kolomala eh, kolomala eh eh The people wey get this beat eh Omo dem dey for outside eh Me I dey drop me freestyle eh To test my microphone eh I testing microphone Testing microphone Testing microphone na owey Testing microphone na Testing microphone Terry G, they call me Terry the swagger swagger And dem dey look me like a maga Because me I dey drop my ganjah Even if I no dey drop my stagger My swagger e still stand say I dey smoke paraga Hey, see I dey freestyle So watch my rhyme because I dey freestyle Omo me I dey come me I dey catch my rhyme On top say me, I'm, I'm intellectual I interact ya brief ya brief mothafucka Still yet that one dey make me dey drop for my rhyme That one make am say I can do any how eh Look at me like a motherfucker I'ma show you, yeah, I'ma show you Show what I'm like when on shayo eh ah I'ma show you when I do what I do, when I do what I do when I'm jaaaaa I'ma show you what I'm like when I do, when I do, when I do Aaaaaaahhhh I'm getting so high on marijuana Liquor, liquor, liquor, liquor Hennessy I'm drinking Hennessy Like sipping Hennessy Me I no dey see See enemies Enemies come, get fucking seen Omo fire gun burn dem down to the seas Hennessy ah, chi chi chi chi Hennessy ah, chi chi chi chi Free me now Chi chi, oooohohroroo brrrrrr Alam gbana chap chap chi chi cham cham alaba brrrr free me Aba lapa chap chap buck up beck rum bick rum rum rum, free me now Free me now let me magagolo eh, magagolo eh, lemme magagolo eh Shey make I stop, ehn? Shey make I stop, ehn? Shey make I stop, ehn? Free me now Ah na me be the ginger the ginger And na me be the swagger the swagger Na me be the loma the loma The person wey be say dey drink paraga Anoye you dey give me paraga Wey be say I dey do my freestyle Enemies no want me to dey rhyme But he say the fact be say I stubborn like mad man I'ma mad I'ma mad like ginjah Ginjah ginjah, intellectual ganjah But still me and him corporate Me get my sins But still me Me drop my swagger E just about to finish e yeah eh But still I go test the microphone eh Everybody Everybody Put your hands up in the air When I say "free me", you say "right now" Free me now Free me now Free me now Say owey, owey Free me now Free me now Free me now Say owey, owey Alanta Alanta Alanta, aaaaahhhhh!! Free me right now Ginjah ginjah Aka swagger swagger Free me right now
Writer(s): Sanni Oluwadare, Gabriel Oche Amanyi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out