Lyrics

Now we chilling in an Uber Driving round town in Vancouver No city money, girl blue racks Know we all tryna get global Now we're going outta Lagos Know city girls them chase us Know we aint tryna do favors Oh, we just tryna get major So we no go fit go outside, go outside Say the girls wanna come closer Say we no go fit go outside, go outside Say the girls wanna come closer You know say anytime we go outside, go outside Say the girls wanna come closer You know say anytime we go outside, go outside Say the girls wanna come closer Oluwatosin you be greedy 'Cause you packing all the money and the girls in your patomanto Opana make you free me I dey hustle, no dey fit dance like Adeleke Bad belle want to kill me But Jehovah dey my side, I dey floss, I kakaraka No baga fit test me, all the man shall fall if they try to stand against me Mo wa, mo wa kpa Omoge, sho ma wa I no dey talk wetin I no fit do Ki lo fe na, owo ya kpa All the people wey dey fight us We dey chop them like titus O Jaja make you guide us Make evil eye no fit find us We no go fit go outside, go outside Say the girls wanna come closer Say we no go fit go outside, go outside Say the girls wanna come closer You know say anytime we go outside, go outside Say the girls wanna come closer And I didn't even notice You know that I be styling by the money on me So shawty wanna whine and tropicana Because she sees am on the zana Big man balling ah Girls them calling na, na, na, na You know we are the special oh They can't say no No long talking but me I tell you But we no go fit go outside, go outside Say the girls wanna come closer Say we no go fit go outside, go outside Say the girls wanna come closer You know say anytime we go outside, go outside Say the girls wanna come closer
Writer(s): Oluwatosin Ajibade, Nonso Amadi, Odunsi Bowofoluwa Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out